
102.7 NAIJA FM 3z1p38
Escucha patrocinada. La radio empezará en pocos segundos...
Esta emisión funciona mejor en la App de iVoox, con la última versión de Mac OS, y en navegadores como Chrome y Firefox.
Descripción de 102.7 NAIJA FM 5w5gr
Naija Fm102.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music.The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday.The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey our brothers and sisters wey need avenue for their new music.We go play all new and old music from our local Nigerian scene, with addition of our popular African songs.
Rating 2,5 basado en 1 valoraciones